• 7
  • 4
  • 0
  • 1
  • 0
01:19

The voice, the beat, the video, execution of the arrangement. Total masterpiece. Love and Respect from Moldova


Afro beat love sound

You my everything girl anytime I see you i dey confess o
You are my everything girl anyway you go I go mad follow you
Baby do me jejejejeje ooh
Baby do me jejejeje ooh
I'm for real no be lie my love for you no be scam
If lie make i die this your no be childs
You dey scatter my dada eh yeah baby oh
You dey scatter my dada eh yeah omega o oh
I'm for you
You are for me I'm for you baby girl no dull me no form me i dey for you i no go ever leave you to another
You my everything girl anytime I see you i dey confess o
You are my everything girl anyway you go I go mad follow you
Baby do me jejejejeje ooh
Baby do me jejejeje ooh
Give me your love iam capable come to me I'm available
Baby only you I care for enemies dey plan for our downfall
You dey scatter my dada eyeah baby o
You my everything girl anytime I see you i dey confess o
You are my everything girl anyway you go I go mad follow you
Baby do me jejejejeje ooh
Baby do me jejejeje ooh

Recently Listened by

1 comments
  • Emmanuel Ogbonna 01:19

    The voice, the beat, the video, execution of the arrangement. Total masterpiece. Love and Respect from Moldova

     
    1684063229
    640

:: / ::
::
/ ::

Queue